Posts

Showing posts with the label Senior officers of Nigerian Correctional Service chop suspension sake of Bobrisky mata

Senior officers of Nigerian Correctional Service chop suspension sake of Bobrisky mata

Image
Senior officers of Nigerian Correctional Service chop suspension sake of Bobrisky mata Sake of di viral video wey bin trend on social media on alleged misconduct by officers of di Nigerian Correctional Service wey relate to Idris Okuneye aka Bobrisky, di Civil Defence, Correctional, Fire and Immigration Services Board don suspend two senior officers of di Service. Di Board yarn dis one on Thursday for one statement as dem tok say investigation dey go on into di allegation. Di officers wey dem suspend na senior officers of di maximum and minimum security custodial centres for Kirikiri, Lagos State, southwest Nigeria. Secretary to di Board, Ja’afaru Ahmed, say for anoda development wey no relate to Bobrisky mata, di Board also suspend anoda pesin for Ebonyi State ontop accuse say im accompany one convicted inmate out of di Custodial Centre to one location outside di facility. E say di Board also suspend anoda senior officer of di Service for Kuje prison wey dey for Abuja onto...